TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics


See Also

  • TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics
  • TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics. Hi al of dramaticmusings visitors. On this occasion Let me share :"TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics." we really hope that you like this song lyric.

    TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics



    VERSE 1    (TIWA SAVAGE)
     We ain’t even got to drag on it
     I got many blessings I can brag on it
     I’ve been through the fire I can talk on it
     And I heard it on the street that
     they got love for me

        (DR SID)
     My baba God dey make me turn my swag on
     They dey gbadu me anytime wey the song is on
     Dem be see the light shinin dem be run come

       (TIWA SAVAGE)
     Now you see say we dey run the city
     I don’t think
     they wanna give this step ti titi
     I just wanna sing the song song
     Break it down oya shake
     it to the gon gon yeah

        (DR SID)
     Baba God don bless us
     Na why we dey talk this matter eh
     Some people want to pull me down
     I still dey waka ehh eh

        (TIWA SAVAGE)
     No be say dem say
     No dey do like say you no know ooh
     No be say dem eh my brother

    CHORUS
     Oya jo funmi
     Adupe fun Olorun
     Egbowo yin soke
     Adupe fun Olorun
     Oya komole
     Adupe fun Olorun
     Jeka jeun soke
     Adupe fun Olorun

     My brother if I start to talk
     The thing wey I don take my eye see
     E no go end
     My brother e no go end
     If I start to count
     The thing wey baba God e don do
     E no go end
     My sister we no go end
     If I start to talk
     The thing wey baba God e don do
     E no go end
     My sister we no go end
     If I start to count all the blessings
     The blessings baba God e give me
     E no go end
     My brother e no go end

    VERSE 2  (TIWA SAVAGE)
     Oya throw your hands up in the air for me
     If you feelin sing along sing the song for me
     You can pop anything leave the bill for me
     When the song comes on oya jo for me

          (DR SID)
     No follow them dey complain
     Make you no forget say baba God dey
     Every day is a good day
     Holiday from Monday to Sunday

         (TIWA SAVAGE)
     Oya komole
     Oya gbesoke
     Oya kpalewo show them problem no dey
     See my life today
     Blessings everyday
     I dey shine so bright
        
         (DR SID)
     E dey make them dey wonder why we dey so compose
     Anything we do we dey in control
     Anywhere we go them dey wan follow
     And anything we touch we dey turn to gold

    CHORUS
     Oya jo funmi
     Adupe fun Olorun
     Egbowo yin soke
     Adupe fun Olorun
     Oya komole
     Adupe fun Olorun
     Jeka jeun soke
     Adupe fun Olorun

     My brother if I start to talk
     The thing wey I don take my eye see
     E no go end
     My brother e no go end
     If I start to count
     The thing wey baba God e don do
     E no go end
     My sister we no go end
     If I start to talk
     The thing wey baba God e don do
     E no go end
     My sister we no go end
     If I start to count all the blessings
     The blessings baba God e give me
     E no go end
     My brother e no go end

    VERSE 3  (TIWA SAVAGE)
     When money no dey
     Everyday gbese
     Friends dey come and go
     But you no leave me alone
     Weytin man never see
     [Weytin man never see]
     Weytin man never hear
     [Wetin man never hear]
     Na you I take survive
     [Na you I take survive]
     Baba you always there
     [Baba you always there]

    CHORUS
     If I start to talk
     The thing wey baba God e don do
     E no go end
     My sister we no go end
     If I start to count all the blessings
     The blessings baba God e give me
     E no go end
     My brother e no go end
     Oya
                        

    You are reading: TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That's the TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics

    That's the TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.

    You are reading TIWA SAVAGE ft. DR SID - If I Start To Talk lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2016/05/tiwa-savage-ft-dr-sid-if-i-start-to.html