BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics. Hello all of dramaticmusings visitors. On this occasion I am going to share :"BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics." we hope that you like this song lyric.
CHORUS (BURNA BOY)
Yeah, duro ni be
Yeah, duro ni be
Won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
Wetin dey sub
Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
J-Stunt
Duro ni be
VERSE 1 (BURNA BOY)
Ok make I start am from the genesis
Now before they couldn't tell me anything
Duro ni be
When I use to hustle for my hennessy
Non ******* dey give me hennessy
Duro ni be
Take am easy make I roll my medicine
Me I no dey see my enemies
Duro ni be
Malo binu binu why you mad at me
When I just dey hustle for my family
Duro ni be
Omo everyday I just dey thank God
Say common tenant don turn to landlord
I don't know no friend I dey with my squad
Check am na my name dey for the sign board
Duro ni be
All year Imma be on to hustle
I no getty time to go award show
How me go go sit down dey startty convo
With this hatin industry niggas I don't know
Duro ni be
That na something wey I no go ever do
Me I rather focus on my revenue
Duro ni be
Some people say dey no dey like my attitude
[Sabi boy]
Street dey show me gratitude
Duro ni be
CHORUS (BURNA BOY)
Duro ni be oo
Money malo duro ni be oo
Duro ni be oo
Hmm, won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
Wetin dey sub
Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
Duro ni be
VERSE 2 (PHYNO)
I've been ballin ever since I was in secondary
Up till now nka na enye ha melody
Hold up
They been talkin shit but I don't really care
Nwanne onye machaa anyi tinye ya ogbunigwe
Hold up
Men di good and Imma men di hood
And Imma men di hood
And Imma why di hood
That's why you'll never get the clue
So gbado anya use your tool
Before ichota my crew
I'm the motherfuckin truth
Iwughalia you go loose nwa
Kuo with us or you'll get rolled over
Every year young anyi ka kwu ka old soldier
Nwa olokpa yi black anyi fu ya anwunya ya roja
And asa gi yi pink anyi na aku ya n'enu sofa
Wete list na table if not i'bu joker
Anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka
Internationally local
Ain't na play the game with local
Anya'm di na the money bia furu deali nna ebroker nwa
CHORUS (BURNA BOY)
Duro ni be oo
Money malo duro ni be oo
Duro ni be oo
Togba go malo duro ni be oo

Thank you for reading this BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics.
BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics

You are reading: BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics
Thank you for reading this BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics.
That's the BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics
That's the BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.
You are reading BURNA BOY ft. PHYNO - Duro Ni Be lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2016/06/burna-boy-ft-phyno-duro-ni-be-lyrics.html