KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics


See Also

  • KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics
  • KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics. Hi al of dramaticmusings.info visitors. On this occasion I will share :"KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics." we really hope that you like this KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics.

    KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics



     Produced by PEEWEZEL

    INTRO
     Spendin all on my baybey
     Spendin all on my baybey
     My baybey, my baybey

    VERSE 1  (KO-JO CUE)
     3mer3 a me nni taku mpo no na )d) me
     Menni kobo mpo na )d) d) me
     3mer3 a me ny3 famous na )d) me
     Na obia nim me nso na )d) d) me
     Then I no dey see top
     She buy make we chop
     She buy make I wear
     She provide make we shop
     En make I get vim wey shower me with love
     Then night I dey fall she wey pick me up
     My mommy sef said music deceivin me
     My ex said get a job or she leavin me
     You are the one I talk to every evenin
     Before we wear sef love believed in me
     That's why I no go leave da
     I'll spend my life with you mamacita
     Amanfo) kasa a entie
     relax towoboase koraa na di me sika

    CHORUS   (MR EAZI)
     Listen
     Shebi if I got a million dollars
     I go spend it all on my baybey
     Moni if I got a billion dollars
     I go spend it all on my baybey
     If I got plenty money
     I go spend it all on my baybey
     If I got plenty money
     I go spend it all on my baybey
     Omo keba jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Don't mind the economy jaje jaje komole
     Don't mind the economy

    VERSE 2   (KO-JO CUE)
     You go see am in the crowd
     front role rappin along
     Me biggest fan and my inspiration
     When I'm writing a song like this latest one
     Approved by her, my greatest fan
     Aha aha de3n na wo hia
     Ka no fast
     Me sika sa na wo nti a
     Di me dough
     Y3 kye me tum a na wo nti a
     B) me bo) k3k3 na me tua
     My testimony ha baby taste the money
     My own be your own baby save the money
     Ebi me then you wey we make the money
     So ebi we nor go fit waste the money
     Spray the money, you deserve it
     Ha I know we not perfect
     But all the times I suffer
     you were right by my side
     So every kobo you get you deserve it

    CHORUS   (MR EAZI)
     Listen
     Shebi if I got a million dollars
     I go spend it all on my baybey
     Moni if I got a billion dollars
     I go spend it all on my baybey
     If I got plenty money
     I go spend it all on my baybey
     If I got plenty money
     I go spend it all on my baybey
     Omo keba jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Don't mind the economy jaje jaje komole
     Don't mind the
     Omo keba jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Go down like economy jaje jaje komole
     Don't mind the economy jaje jaje komole
     Don't mind the economy
                        

    You are reading: KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics


    Thank you for reading this songs lyric.

    That's the KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics

    That's the KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.

    You are reading KO-JO CUE ft. MR EAZI - My BayBey lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2016/06/ko-jo-cue-ft-mr-eazi-my-baybey-lyrics.html