M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics. Happy a nice day all of dramaticmusings visitors. This time Let me share :"M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics." we hope that you like this song lyric.
Haha, R2bees
Yeh eh yeh eh
HOOK (MUGEEZ)
Live your life mek I dey live my life
Today be your day wey tomorrow be my night
And even if you lef everything go be right
I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife
VERSE 1 (M.ANIIFEST)
I claim the victory you dey bore that
But what’s a big tree to a small ax
Relax mek I pull my slacks up and bust one
Who Jah bless address as sir or boss man
Eh Judas, you that? M'akye wo kwakwa
I know my destiny certainly before the last supper
Forget dem boys they be ashaamia
Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya
Them try bend me, I face my fate
If I be R2bees I refuse to break
Kaa wo ho, na san dan ho, ay3 late
I’m not trying to be good I’m meant for great
E be some way when the house niggas have a field day
Y3n mp3 ky3m p3 still we fit play
We dey pull crowds like JJ
This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s pay day
CHORUS (MUGEEZ)
You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many things so many things
So many things we no dey talk many things

Press and play we just dey watch many films
VERSE 2 (KWESTA)
At some point this was hard to say
I’m the best in the game and but it ain’t time to play
I’m a god, okay?
Yall my seeds, been waiting for you to grow since 2007 arbor day
But honestly, I ain’t worried bout where the game is
Just maybe these lames is, with regards to this fame shit
And how it make ur brain switch, til you forget which lane is
The right one and forget all it took to attain this
But then again you either down or you ain’t
Look at the feet of a man who claims to have travelled your lane
And if it got more sores than yours, more applauds than flaws
Then young boy you ain’t as wild as you say
Hold your own, not gonna lie boy the road is long
I don’t suggest you should roll alone
Long as the convos move like a mobile phone, you gone

VERSE 3 (MUGEEZ)
I no dey look weytin another man dey do
Everything go follow, you for paddle your canoe
E no dey matter you no get chop, belly full
Nobody be nobody if dem say “who be you?”

Sometimes you for burn the mosquito
Thank you for reading this M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics.
M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics

You are reading: M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics
Thank you for reading this M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics.
That's the M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics
That's the M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.
You are reading M.ANIIFEST ft. MUGEEZ & KWESTA - Believe lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2017/01/maniifest-ft-mugeez-kwesta-believe.html