LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics


See Also

  • LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics
  • LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics. Hi al of song lyrics beloved visitors. On this occasion I am going to share :"LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics." we really hope that you like this song lyric.

    LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics


    VERSE 1  (SIMI)
     For the people, dem love me
     For the people, they got me
     I see the way you support me
     I'm thankful ah ah
     Everyday I dey work o, make I no disappoint o
     Cause all you need is the love o
     I'm grateful Lord

    CHORUS  (SIMI)
     Abi you no know o, iya o le ri mi o
     Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
     I don make am o, the hustle don pay now o
     For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah
     I don make am o, dem know my name now o
     God answer my prayer, see bad belle no dey see me o

     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re

    VERSE 2  (SIMI)
     This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me
     So I can totally spoil you, shower you with the finest things
     Euro abi na dollar, oya take you no go suffer
     Adura tigba, adura ama gba lo ‘o

    CHORUS  (SIMI)
     Ah some people don't know o, iya o le ri mi o
     Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
     I don make am o, the hustle don pay now o
     For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah
     I don make am o, dem know my name now o
     God answer my prayer, see bad belle no dey see me o

     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
     Oh, oh, oh, oh, mo so ri re
                        

    You are reading: LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics


    Thank you for reading this songs lyric.

    That's the LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics

    That's the LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.

    You are reading LEGENDURY BEATZ ft. SIMI - Ori Re lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2017/02/legendury-beatz-ft-simi-ori-re-lyrics.html