P SQUARE - Away lyrics. Happy a nice day all of dramaticmusings.info visitors. Now I will share :"P SQUARE - Away lyrics." we really hope that you like this P SQUARE - Away lyrics.
Ileke lo’ma jiya
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men dem, demma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh yeh

If you do me right, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

Thank you for reading this songs lyric.
P SQUARE - Away lyrics

You are reading: P SQUARE - Away lyrics
Thank you for reading this songs lyric.
That's the P SQUARE - Away lyrics
That's the P SQUARE - Away lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.
You are reading P SQUARE - Away lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2017/02/p-square-away-lyrics.html