FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics. Hi al of dramaticmusings.info visitors. On this occasion we'll share :"FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics." i hope that you like this FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics.
Over one million reasons I got to give Jehovah praise everyday
If your eye don see the thing wey I see
You go follow me jubilate
As enemy dey plan ontop my matter
Abasi dey blow dem enter gutter
No fear anybody wey no be Godi
Wey your shoki? chai
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Permit nobody to run you down
Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
Padi mi mama pokunso no
For the mean time
Rora ba mi Pamuregeji
Regeji regeji ‘rege o Pamuregeji
I say pending the time when promotion go come
Rora bami Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Pamurege pamuregeji
See some people in life
Dem mouth e be like Ebola
Dem want make you kpai
Dem go do dey talk dey do say na dem only dem sabi pass, all na lie
Na so so mistake, dem go dey see o
Your future nko, dem no go believe o
All dem sabi na to run you down [run you down]
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Mama jeki won run you down
Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
Padi mi mama pokunso no
Rora do yourself a favor
Pamuregeji
[Oya shoki]
Regeji regeji ‘rege o pamuregeji
If you believe you’re a winner o
Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Oya let me see you put your hands up and jubilate
Pamuregeji regeji regeji rege
Lift your hands up ko komole
A re ko mu’jo jo
Pamuregeji regeji regeji rege o
You see this life anything you put inside na wetin you go collect
No over yarn, no hurry hurry
Make you no go regret
Shey you see, the rich getting richer
Shey you see, the poor getting poorer
Shey you see, the happy getting happier
Omo the choice na your own o
Turn it up, turn it up ah
No dey do like suegbe
The name wey you call yourself
Na e everybody go dey call you oo
Celebrate celebrate ah
Ma ma woju anybody
If you’re happy and you know it
Put up your hands and say
Everybody move to the centre
Mnn step to the beat ah
Bia nwokem everybodi follow da leader
Pamu pamu
Mnnn, dance to the beat ah
My brother biko dey shout o
Pamuregeji
Pamuregeji
Pamuregeji regeji
Thank you for reading this FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics.
FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics
If your eye don see the thing wey I see
You go follow me jubilate
As enemy dey plan ontop my matter
Abasi dey blow dem enter gutter
No fear anybody wey no be Godi
Wey your shoki? chai
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Permit nobody to run you down
Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
Padi mi mama pokunso no
For the mean time
Rora ba mi Pamuregeji
Regeji regeji ‘rege o Pamuregeji
I say pending the time when promotion go come
Rora bami Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Pamurege pamuregeji
See some people in life
Dem mouth e be like Ebola
Dem want make you kpai
Dem go do dey talk dey do say na dem only dem sabi pass, all na lie
Na so so mistake, dem go dey see o
Your future nko, dem no go believe o
All dem sabi na to run you down [run you down]
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Mama jeki won run you down
Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
Padi mi mama pokunso no
Rora do yourself a favor
Pamuregeji
[Oya shoki]
Regeji regeji ‘rege o pamuregeji
If you believe you’re a winner o
Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Oya let me see you put your hands up and jubilate
Pamuregeji regeji regeji rege
Lift your hands up ko komole
A re ko mu’jo jo
Pamuregeji regeji regeji rege o
You see this life anything you put inside na wetin you go collect
No over yarn, no hurry hurry
Make you no go regret
Shey you see, the rich getting richer
Shey you see, the poor getting poorer
Shey you see, the happy getting happier
Omo the choice na your own o
Turn it up, turn it up ah
No dey do like suegbe
The name wey you call yourself
Na e everybody go dey call you oo
Celebrate celebrate ah
Ma ma woju anybody
If you’re happy and you know it
Put up your hands and say
Everybody move to the centre
Mnn step to the beat ah
Bia nwokem everybodi follow da leader
Pamu pamu
Mnnn, dance to the beat ah
My brother biko dey shout o
Pamuregeji
Pamuregeji
Pamuregeji regeji
You are reading: FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics
Thank you for reading this FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics.
That's the FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics
That's the FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics song lyric. We hope you like it. Always visit this blog to find various song lyrics that you need.
You are reading FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics, Url address: https://dramaticmusings.blogspot.com/2017/07/florocka-ft-sunkey-pamuregeji-lyrics.html